I de drink them like fire and ice
You fit get money still de suffer and strive
No be every girl you fit marry as wife
Gun & knife no fit end my life
I'm just out here living my life
Oya oya show me where the kpoli dey
Carry me go front show me where the money dey
Only place I de na for where the money dey
Na Wike carry Sim put for where the money dey
Double six when I throw my dice
I de drink dem like 5 alive
Double six when I throw my dice
I de drink dem like 5 alive
General Tega bad man vibes
Little introduction i no de malfunction
Clear way no way action men de come
Steady elevating till I reach the top
Carry Excavator throw my enemies
Make dem go do vacation for hell fire
Hoticulture i de catch fire
General Tega I just de pump
Guy man make you just de bomb
Too much energy e de my blood
God Abeg destroy my enemies with flood
Fake love dem just dey form blood
General Tega bad man vibes
I remember back inna the days when me be living at the trenches
I do so many things for the trenches
I burn so many things for the trenches
We play ghetto love for trenches
Baba God thank you for your blessings
PUBLISHERS
Lyrics © RECORD FINANCIAL PUBLISHING, Word Collections Publishing, Audiam, Inc.