Alright ladies and gentlemen na me Be Vj skinny that Israelite wey dey Form Jew (Vibe)
Make them talk bad about us
Make them dey talk bad make we dey Make the money dey ball the ball the Ones wey Dey call their self baller na We dey buy the ball wey them dey Ball
Call me Gengz for the geng wey dey Gather all the gaddamn girls
Me I dey on my lane (On God)
Me I dey on my lane catching my Cruise smoking my jay (My jayyyy)
Me I'm sipping Andre (Andre)
Me I dey on my lane catching my Cruise smoking my jay sipping Andre doing my way
So me I don jaaaaaar (Me I don japa)
Me I don gbess (Shey you no go like gbes)
Me I don jaaaaar (Me i don jarrr!)
Me I don gbes (Omo me I don gbes ) paw paw
Me I don jar (Me I don japa)
Me I don gbes (Shey you no go like gbes)
Me I don secure the bag and gbesss
Don secure the bag and gbess
Me I don hmmmm ahhh secure the Bag and gbes (I don secure the bag And gbes) (Skrrrrr paw)
Hmmm ahh secure the bag and gbes (Omo
Me I don Hmmm ahhh secure the Bag and gbes (What's up)
Just secure the bag and gbes
Me i don upgrade via the lifestyle I No wan go down again (Paw paw)
I just wan dey smile on a steady God Abeg I no wan start to dey frown Again (Skrrr Raa)
Try make money for this earth bros Cus you know say you no go fit make An for heaven
Na person wey get BTC be agba no Be person wey dey hold the iPhone 11
I've been chasing the bag all year(all Year)
My head e too get oil (On God )
But I just gaz bear (Uhmmmmm)
I've been living the life low key
If time reach we go loud am
Your bitches we go smag am
Omo make I calm down wait
Them opps them dey behind me
I dey fast lane for my fast car
And the devil thinking he can stop Me
Me I don gbess (Everybody let's go)
Me I don gbes (Are you niggas not mad)
Me I don gbes (Skrrrrrra)
Me I don secure the bag and gbesss
Don secure the bag and gbess
Me I don hmmmm ahhh secure the Bag and gbes
Hmmm ahh secure the bag and gbes (Omo omo!) are you niggas not Mad
Hmmm ahhh secure the bag and gbes (The gaddamn girls)
Just secure the bag and gbes
They call me S to the K I double N YY
Na me dey rep this guys (Yeahhhh)
Walai talai awusubilai my guy so Know that I'm way too fly
So better comply cus our mouth is Dry like a sun in the desert
Who be your guy ? Blood blood Blood now blood don kill blood
No go enta my dm dey talk about free job
Or na free block you go fit chop only Block chain for the pick up
Cheiii steady be doing my thing
Me and my team you know we Balling to win
Extra ordinary being Jesus pikin
Tell me why you no go clap
Yes You know the fucking vibes my Guy
Me I don secure the bag and gbesss
Me I don hmmmm ahhh secure the Bag and gbes
Hmmm ahh secure the bag and gbes
Me I don Hmmm ahhh secure the Bag and gbes
Just secure the bag and gbes
Me I dey on my lane (On God)
Me I dey on my lane catching my Cruise smoking my jay (My jayyyy)
Me I'm sipping Andre (Andre)
Me I dey on my lane catching my Cruise smoking my jay sipping Andre doing my way