As I dey wake everyday wetin dey for my mind na to find that paper
Omo na to find that paper
You no dey see say my heart dey bitter
My eyes red and my hand dey shiver
Nobody else fit to quench my desire
Pass me the rizz make i roll my cigar
Na you dey run am no be my power
As I dey come all the guys dem tuama
Na you dey run am no be my power
Na you be butter for my bread
Eh nama na eh nama na cheko
Eh namana eh namana cheko
Eh namana eh namana cheko
Eh namana eh namana cheko
Nobody fit to suppress my growth
Them dey wonder how I dey live my life and I no dey look their side
I no fit come dey please you guy
I no fit let you kill my vibe
Nobody get the price to life
I no fit come dey please you guy
I no fit let you kill my vibe
Nobody get the price to life
Na you dey run am no be my power
As I dey come all the guys dem tuama
Na you dey run am no be my power
Na you be butter for my bread
Eh nama na eh nama na cheko
Eh namana eh namana cheko
Eh namana eh namana cheko
Eh namana eh namana cheko