Me in this whole wild world
Me I just write some songs
Some dem call me soft (woah)
But u don call my name and I will ignore you
So make i take you back to the matter
Tell you bout the nights wey I de press for the raba
Tell you about the times wey I de vex for her matter
I was in the dark , could not afford to get Lantern.
Enter their eyes like Apolo,
Hail from the south but dem dunno
When e go loud dem wan follow
What about the times I moved solo
I gave my all to you yeah
I gave my all to you yeah
Money on my mind , I’ve been finding
Trying to stay alive , I’ve been griming (yeah)
Money on my mind , I’ve been finding
Trying to stay alive , I’ve been griming (yeah)
Vibes I bring when I ride on it (uh)
It’s why the people they be liking me (yeah)
I take my time every time I give
I de her mind every time I leave yeah
When I’m around she dey gbe body
They love my sound every melody
I move around so they hear of me
Oh my baby burst and wyne (wyne)
She listening to my grime (grime)
I’m hustling , into crime (crime)
Cus d money on my mind and I really feel behind
So I go to meet some guys (guys)
We no de sleep all the time (time)
Oh my baby make you call my line every once in a while and tell me it’s alright, yeah yeah