LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Bad Boy

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
You tell me say that I break your heart
Tell me baby girl I don’t understand
Bad boy bad boy
Bad boy, she calling me
She say this boy from PH City
She say this boy fuck up her mental
I no de talk , I no dey cap plenty
I comot body, comot placenta

And I go leave you make you believe wetin you want oh
Say my baby no be new talk oo
People normally go tatafo
And I swear baby I no get time oo

I no be bad boy (you be bad boy)
I just dey find my own
I no be bad boy (you be bad boy)
I just dey chyke dey go
She telling me, I be bad boy bad boy bad boy
I telling her, I no be bad boy bad boy bad boy

I remember when we been dey vibe
We been dey talk , all the energy and vibes
All of that lost and it’s buried with the time
Memories … and smokes
E de make me sad
E de make me de manya
And the way you de Joro baby
See as me I de go crazy
I’m All up in your dms lately
Why no try understand me
How u take analyze this
Say my baby girl we’re not fighting
If you talk too much I hold my peace
I’d ride for you if wishes were horses
Say baby girl u knew my losses…
So around you girl I try to be cautious

I no be bad boy (you be bad boy)
I just dey find my own
I no be bad boy (you be bad boy)
I just dey chyke dey go
She telling me, I be bad boy bad boy bad boy
I telling her, I no be bad boy bad boy bad boy

I’m giving her the content
She talking out of context
Sending all that drunk text
She sending all that wrong texts
Say I’m talking all that nonsense
While I’m giving her that love texts
She feeling she feeling all the vibes
You bring out my vibes and my Melodies
Say sometimes I dey reminisce
Bring out that shayo and hennesy
Say baby girl I dey Uuhnn

I no be bad boy (you be bad boy)
I just dey find my own
I no be bad boy (you be bad boy)
I just dey chyke dey go
She telling me, I be bad boy bad boy bad boy
I telling her, I no be bad boy bad boy bad boy

WRITERS

CHIBUZOR ANTHONY OBI, GEOFFREY AKONYE

PUBLISHERS

Lyrics © Audiam, Inc.

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup IconThumbsdown Icon
Theme

Coarse Language