LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Energy

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Always on the motion
It’s a locomotion
It’s a new year vibe so I’m on the road
Different pattern, make I give them make them vibe
Oluwa dey for me so I no go fright.
Oh no
Girls dem dance dem ko ko below
Pray my account no go reach zero
Wyne for me baby
Wyne for me baby
Cool my temperature

Give me energy
Lord I say give me energy
Mmm
Give me energy
Lord I pray for energy
Eeiii
Give me energy
Lord I pray for energy
Eeiii
Give me energy
Lord I pray for energy
Eeiii

I know
Man life no easy man I know
Why I get up to just to hustle
When I de give dem vibes dem shakiti bobo
Dem no know wetin de sup
For behind the closed doors
Smile on my face it is bogus
Too much of cap, na like jonse talk
So I just lock up lock up
Jump gutter, jump poto poto
I no wan stain my steeze
I no wan stain my steeze

Give me energy
Lord I say give me energy
Mmm
Give me energy
Lord I pray for energy
Eeiii
Give me energy
Lord I pray for energy
Eeiii
Give me energy
Lord I pray for energy
Eeiii

Milli, billi, all of them I want oh
Gats drop the rabs fore’ I turn up for your show
Man don de grind since on a ten toes
E don reach time when I hop up in gallardo
Men mount dem go dey my back oh
Girl wyne give me front give me back oh
Life short no time for long talk
Make we flex life baby girl I want you
And I hope you go come with me
Make we just dey and kolobi
I want you near me
No biggie baby girl no kizzy

Give me energy
Lord I say give me energy
Mmm
Give me energy
Lord I pray for energy
Eeiii
Give me energy
Lord I pray for energy
Eeiii
Give me energy
Lord I pray for energy
Eeiii

WRITERS

GEOFFREY AKONYE, DARIO LUKEBA DIMETTO

PUBLISHERS

Lyrics © Audiam, Inc.

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence