LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Something Real

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Yeah yeah yeh
Woah woah wo
Mmmmhmm Yeah yeah yeh

E don tey wey man don de grind
Some niggas I put on the line
Some of dem man leave behind
Some of dem leave me high and dry
What goes around comes around
I gave you chance and you fuck around
You tell me why you look my side
I no go lie mehn e pain me die
But as guy man, I chef and slide
I no fit loseguard on top your matter
Bugga I go de do that
Superstar dem no de doubt am

Who give dem de heat?
Who make them people dem believe
Who make dem ladies burst and wyne
Shaking their behind
And dem feel tantalize

Baby eeii baby
The ladies call me baby eeii baby
OG OG
Dem niggas call me OG

Wahala deh wahala deh
For my country place, for where I stay
I had to chase, follow the paper
Benjamins no be today fam
We dey grind on a daily
And we be looking a wifey that go stay please
Not a girlie wey go chase d bag
When we make make d bag
Man I’ve been through that

Baby eeii baby
The ladies call me baby eii babyy
OG OG
Dem niggas call me OG

She say
I no want anything wey go stress me

Fuck all of that lifestyle fuck all of that shit
I’m looking for something real
Fuck all of that

WRITERS

CHIBUZOR ANTHONY OBI, GEOFFREY AKONYE

PUBLISHERS

Lyrics © Audiam, Inc.

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsdown Icon
Theme

Race and ethnicity