LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

O’ZA

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
O’za (He answers)

Verse
I don see am do am for my life o
I don see am do am as e talk o
Give me freedom
Make me to dey shine o
I dey jolly
My name na divine o

Pre- chorus
When I call am for morning
He dey answer
Give me a new day
As he talk am
He dey turn up for me o eh
He dey answer
No dey use me play
As he talk am
He dey give me money
He dey answer
When I run out na you dey pay
As he talk am
Agama eye gi ekele
He dey answer
Sing hallelujah ehh

Chorus
O’Za O’za
O’Za me
O’za

Verse 2
Since I was born
I don turn big pikin
I never see anything
You talk and no do
Akp aza
Kachi neke mu bu o
Daddy do me like this
All this and more

Pre- chorus
When I call am for morning
He dey answer
Give me a new day
As he talk am
He dey turn up for me o eh
He dey answer
No dey use me play
As he talk am
He dey give me money
He dey answer
When I run out na you dey pay
As he talk am
Agama eyie gi ekele
He dey answer
Sing hallelujah ehh

Chorus
O’Za O’za
O’Za me
O’za

WRITERS

Sunday Ginikachukwu Nweke t, as Masterkraft, Mr Deep, Gerald Bishung

PUBLISHERS

Lyrics © AFRO SOUNDTRACK

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup IconThumbsup Icon
Theme

None