LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

True Love

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
TRUE LOVE

Woah woah
Say Ghandi!
(JAHBLESS)
Girl you got me lost in emotions
Don’t let me drown in your ocean baby
I no go lie
You Dey my eye
Every time wey you reply yea
Body so fine
(So fine)
Body divine
(Divine)
E be you wey Dey pepper dem
Body so fine
(So fine)
Body divine
(Divine)
E be you wey Dey pepper dem

Hook
You think I’m a fool for you
(Fool for you)
But I’m a fool for true love
I’m a fool for you
But I’m a fool for true love
Fool for you
But I’m a fool for true love
True love baby Ehh

I get one Kele
Wey go come over
(Come over)
Every time she come say na hang over(Hang over)
You still Dey my mind so na Game over(Gameover)
Water water full my eyes
She you know say me I no dey like to the do gra gra
I go come meet your father
Leave your boyfriend am badder
Other girls them go dey para
I no send their father
Anytime I won dey my lane say na you where dey come through my mind all Day
And as I grind everyday
Me I dey grind for my baybaybe

You think I’m a fool for you
(Fool for you)
But I’m a fool for true love
I’m a fool for you
But I’m a fool for true love
Fool for you
But I’m a fool for true love
True love baby Ehh

YÔRKK ehh
I see you walk by me in slow mo
And you bad baby I know
But you need to slow down
Girl you move too fast
But I want to catch up
And take you home
(Take you home)
Girl you know
You de make me lose control
(Lose control)
And when you feel low
You can always call my phone

WRITERS

Adekunle Akingbala, Abu Ogwuche Obe, Peter Attah

PUBLISHERS

Lyrics © Music Hub O/B/O GEMA

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Political

From This Artist