LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

GANGSTA KOOL (feat. ØBLAK)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Aroma cigar when I pull up with my squad dem go confirm
And e no matter the ama wey we enter we go burst am
And if you dey cap bobo juice for this side abobi we dey drink am
Swear we no dey dull am na we dey run am
Before you enter the street make you shine your eyes
Or you go realize say e no be chaise
Yeaaaaa
Omo first come first serve
Make you memorize make you no go priceeee
No dey judge me by my face I no gentle oh
Say na this music I was born to do
Have you ever seen a gangsta kool
Omo no be April fool
No dey judge me by my face I no gentle oh
Say na this music I was born to do
Have you ever seen a gangsta kool
Omo no be April fool
It's your boy oblak
Thank God for grace
Thank God for life
Thank God for pain
Thank you I survived
Thank God for gain
Thank God for people wey dey plan show me shege
Abeg no go like to see me vex
If you talking about the money you can never be my guest
I want to be the best when I carry chest na plenty billing full my head I no dey look another man face wait!
Tell me what's the gain
Never give up on yourself if you're chasing the dream my biggest plan is to get a million streams on the internet
I'll tell you what I'm dealing with this is me
The music is my comfort my biggest motivation
I waka jeje go afianda see utam akwa ibom
My final destination
Amma gangsta kool mehn!
No dey judge me by my face I no gentle oh
Say na this music I was born to do
Have you ever seen a gangsta kool
Omo no be April fool
No dey judge me by my face I no gentle oh
Say na this music I was born to do
Have you ever seen a gangsta kool
Omo no be April fool

WRITERS

Azubuike Goodness, Ramsom Smart

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Substance Use