Baby no time to dey waste time
I for like taste this your fine wine
You for like look for the star signs
This night be the typa the night me wan dey with my baby yea
Omotosan to freaky omotosan to sexy yea
Baby fcck all of your friends
I know dem tell you make you no dey look my side oh no
Oh baby ain't tryna play no games with you
I just wanna ride with you to the end of time
Long as you go dey my side
And if I dey your side make you dey rest assured say nobody fit to
Nobody fit to touch my baby
I swear nobody fit to touch my kele oh
Oh girl you got me freestyling now yea yea yea yea yea
Cause e be only you wey Dey my mind
Baby I for like put you in design
Every other day be your time