Light it up girl you burn my ganja
You know you fccking with a big starrrr
Na this kind love wey bad need for my life
Astalavista say ghoodybaby me go dey for your matter yea
Me & my niggas wanna ball
Put some liquor in my cup yea yea
Don't fcck it up no be everything you go talk
Say tomorrow fit be bye gone yea yea
Girl make you overlook am ma worry
Cause too many girls dem wan dey my side
Way too many niggas for my side dem go slide when I put my hands up
Make we dangbana ( make we dangbana )
Cause a nigga got one life
So make I chop this one lifeeee
Me & my niggas wanna ball
Put some liquor in my cup yea yea
Don't fcck it up no be everything you go talk
Say tomorrow fit be bye gone yea yea