Don't you wanna win with the boys
Don't you wanna chill with the best ahaaah
You know say I'm flyer than you ex
But I no dey try to dey flex ahaaah
Some people looki me less ahaaah
So why dem dey vex ahaaah
Wetin go be dem no dey force am
Things wey dey sup no be for here
We dey try to dey alright
Many chances dey pass by ahhh
I be looking for my peace of mind
Make I try sub make I come online
We be living in a fight or flight
No be say na vibes on vibes
Make I put in work make djembe
Many things bin sup for the zanga
Never tolerate any slander
Je je je je no slow mo ( Oya je je je)
I dey do my thing my way jeka soro
I just wanna be in the motion
Bare times was in my emotions
I can't control my delusions
So I dey try to dey make sense
I just wanna be in the motion
Timberland we dey match am
That your babe dem dey nyansh am
Cross my lane we go mend am
As you hear gbedu make you bend down
Please don't kill my vibe
Demons I dey fight Omo huh Omo!
Make I put in work make djembe
Many things bin sup for the zanga
Never tolerate any slander
Je je je je no slow mo ( Oya je je je)
I dey do my thing my way jeka soro