LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

MOZART

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
If you dey wonder where I dey?
I been on my lane
Many things been sup
But I cannot complain
Na only God fit to change my destiny
So I dey watch who I keep as company
By this time last year
I was going thru it
Head full of thoughts head not empty yeah
Sapa no show me mercy yeah
But now we back outside
Two kele for my side
You no need permission to vibe
To vibe tonight
Misery dey always get company
Before dem nail me for Calvary
Make I share money share money
No be the type wey dey fear to dey spend money
Misery dey always get company
Before dem nail me for Calvary
Make I share money share money
No be the type wey dey fear to dey spend money
Yea yea
I been on the road no go waste my time
If no be dollar talk no go call my line
I dey try to dey cut my coat to my size
I go talk am as e be I like dey precise
As I dey hustle I dey motivate oh
For the dollar signs I dey activate oh
Akonuche dey come from the most high
So I spark MJ make I feel high!
By this time last year
I was going thru it
Head full of thoughts head not empty yeah
Sapa no show me mercy yeah
But now we back outside
Two kele for my side
You no need permission to vibe
To vibe tonight
Misery dey always get company
Before dem nail me for Calvary
Make I share money share money
No be the type wey dey fear to dey spend money
Misery dey always get company
Before dem nail me for Calvary
Make I share money share money
No be the type wey dey fear to dey spend money

WRITERS

Azubuike Goodness

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Religion