Your body cool for my body oh
Ikebe full for her body oh
Your thing dey chook for my fuppy oh
Na you dey ginger my body oh
Don't wanna miss your vibes
I go want you to dey always
No go want another person
I know you have your life
cnd you wan live your life
I go wan make you come be mine
Make we stop this kpo ju kpo ju
You fine mammi water fine
You fine mammi water fine (water fine)
Want you to gimme your time
Want you to come let's kpansh
You fine mammi water fine
You fine mammi water fine
Oh girl you fine like Genevieve
Girl you're perfect for me
You're the one that I like
If I dey for your show oh
You fine mammi water fine
You fine mammi water fine
Want you to gimme your time
Want you to come let's kpansh
You fine mammi water fine
You fine mammi water fine
You fine mammi water fine
You fine mammi water fine
Want you to gimme your time
Want you to come let's kpansh
You fine mammi water fine
You fine mammi water fine