You go standa give God the glory For me
No be where I suppose to dey be This
But this race e no be by How far But How well
People wey no feel my pain
No let dem see me fail oh uh ah
People wey no feel my pain
No let dem see my shame oh oh
Good times, Good times, Bad Time
cnd every other time in Between
Daddy never leave my side
Daddy never leave my side
Good times, Good times, Bad Time
cnd every other time in Between
Daddy never leave my side
Daddy never leave my side
You dey my side, you dey my side
When every other person run Bye..
When every other person run Bye..
You gimme everything when I csk
You dey, you dey, you dey eh
Omo everything is gon be okay
Maybe not today, but eventually
So I trust in your WORD for me
Omo me I pray I no dey wish
Cos I serve a Living God and not c Ginie oh..
People wey no feel my pain
No let dem see me fail oh uh ah
People wey no feel my pain
No let dem see my shame oh oh
Good times, Good times, Bad Time
cnd every other time in Between
Daddy never leave my side
Daddy never leave my side
Good times, Good times, Bad Time
cnd every other time in Between
Daddy never leave my side
Daddy never leave my side
You dey my side, you dey my side
When every other person run Bye..
When every other person run Bye..
You gimme everything when I csk
You dey, you dey, you dey eh
You alway dey by my side oh
When all this Bad bad bad People
When dem try, You no let dem