for the days we felt the pain
For the days we had no shame
For the days we prayed for grace
Many many men dem talk Orishi rishi
Dem laugh me but I kept on grinding
Now the money coming like I’m dreaming
Everyday we buying property o
Back then na one black T o
Balling everyday turn normally o
Bill gate mind set no sitting on the fence
Like DJ Khaled we the best
If only you know wetin I sow before I reap
Eye wey see must concern overseas
Oshodi boy 10 toes on street ya ya
Everyday we buying property o
Back then na one black T o
Balling everyday turn normally o