Emmanuel Babatunde Alege ( Afrikraft)
I for like consider for instance
If everything they said got to me
But I Deliver and I get medal
Ebelenchi level I dey kalabinsh her
Hmmm even if na free kick or penalty you know I must to score
If you try to fry my fish for my back
E go turn kasala home and abroad
Many people wan see me win
Anything wey go cool me down
Thank God I’m successful me and my guys don chop belle full
Anything wey go cool me down
I pray make I no see wetin go drown me .
Money Dey money no dey brother sorry
I dey avoid stories that touch
We Dey chill we dey fresh everything on G
Everything put it all on God
Landlord billing everything on me
I dey avoid stories that touch
We thank God for over the sea
Everything put it all on God
Take a look all the hits I drop no be fluke
Me ready like a soildier for my boot
From magodo down to ikeja
See me hustle for my paper
Many people wan see me win
Anything wey go cool me down
Thank God I’m successful me and my guys don chop belle full
Anything wey go cool me down
I pray make I no see wetin go drown me .
Money Dey money no dey brother sorry
I dey avoid stories that touch
We Dey chill we dey fresh everything on G
Everything put it all on God
Landlord billing everything on me
I dey avoid stories that touch
We thank God for over the sea
Everything put it all on God
Many people wan see me win
Anything wey go cool me down