LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Tundeednut(too like yansh)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
I don talk am before
But e no clear for there eye
Dem think say I dey lie
Until ,Dem see the truth walai
E don tey wey he don
Dey disguise
For the boy
In the hood , in the street ,for the club
O ye ye
If na comedy comedy you go hear say na pure comedy comedy
If na violence violence he go say this page does not support e violence
But when he post a girl with big barka
Ah ah ah
Waten you go hear e go different oo
Tundeednut too like yan ahh ash
Tundeednut too like yan ahh ash
Tundeednut too like yan ahh ash
Yan ahh ash
Yan ahh ash
Tundeednut too like yan ahh ash
Tundeednut too like yan ahh ash
Tundeednut too like yan ahh ash
Yan ahh ash
Yan ahh ash
Cause
Any small thing
God bless Africa
God bless Africa
God bless Africa
Eee eee eee
Any small thing
God bless Africa
God bless Africa
God bless Africa
Ohh ohh ohh
God bless Africa
God bless Africa
God bless Africa
Eee eee eee
Any small thing
God bless Africa
God bless Africa
God bless Africa
Why you go Dey like the weapon of massive destruction
You Dey like to climbu mountain but no be mouth Everest
If I yarn dem go say my own e too much
But the truth is the truth
You too like Ikebe
If na comedy comedy you go hear say na pure comedy comedy
If na violence violence he go say this page does not support e violence
But when he post a girl with big barka
Ah ah ah
Waten you go hear e go different oo
Tundeednut too like yan ahh ash
Tundeednut too like yan ahh ash
Tundeednut too like yan ahh ash
Yan ahh ash
Yan ahh ash
Tundeednut too like yan ahh ash
Tundeednut too like yan ahh ash
Tundeednut too like yan ahh ash
Yan ahh ash
Yan ahh ash
Cause
Any small thing
God bless Africa
God bless Africa
God bless Africa
Eee eee eee
Any small thing
God bless Africa
God bless Africa
God bless Africa
Ohh ohh ohh
God bless Africa
God bless Africa
God bless Africa
Eee eee eee
Any small thing
God bless Africa
God bless Africa
God bless Africa

WRITERS

Olanrewaju Micheal

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid, Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Religion