I fornicate I don't mind if you mind
That your back provocate elevate all the things
Enemies wey wan come swear to God
All of them go chop camphor
Dey no need to talk where from
Only you wey I want to dey dey for night
Only you wey I want to dey kiss for night
Only you wey I want to dey hold for night
Only you wey I want to dey touch for night
My girl yeah yeah yeah yeah
Come make I tickle lick you baby
Till you twinkle in the Sky
Hold me tight don't let me go take me to paradise
Or make I give you gbish gbish till there's rainbow in your eyes
Only you wey I want to dey dey for night
Only you wey I want to dey kiss for night
Only you wey I want to dey hold for night
Only you wey I want to dey touch for night
Only you wey I want to dey dey for night
Only you wey I want to dey kiss for night
Only you wey I want to dey hold for night
Only you wey I want to dey touch for night
Only you wey I want to dey dey for night
Only you wey I want to dey kiss for night
Only you wey I want to dey hold for night
Only you wey I want to dey touch for night
Abeg all that thing wey you don plan keep am for your pocket