LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

My Trybe (feat. Eruchee)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Sey baby make you open the door for me
E get something wey I wan see
I don't really mind waiting for vacancy
Sweet baby be my five and six
I don see girl wey I want to handle
So many things wey I go do for you
Anywhere you dey girl I go find you find you
One million men I go fight
Ngozi ahhhh
The way that you mess with my feelings
E go fit to kill me
I cannot believe it
I go jump from GP Tank
Because I love you
Ngoziiiii
I promise to dey by your side
I go love you forever and ever
My sweety banana
I'll take you to mama
We go live forever
Hold you tight and never let go
In the night I turn to Velcro
Follow me now let's go to my home
In the night we go to my room
Be like you belong to my tribe
Be like you belong to my tribe
Be like you belong to my tribe
Be like you belong to my tribe
I promise not to ever change
E no mean say I no go fail
I go fail you one too many times
Still I go try to make it right
I no be the type wey go run away
After a fight I go try to communicate
Because this love that I have is the one that forgives
Baby come make rearrange
Oh baby I, I'm ready for lessons and blessings that you gon give
Why can't you see
Oh baby I, I'm ready what you gon give?
I sey na lundi, mardi, mercredi, jeudi
Vendredi, samedi baby na you tonight
Baby na you tonight
I sey na lundi, mardi, mercredi, jeudi
Vendredi, samedi baby na you for life
Baby na you for life
Hold you tight and never let go
In the night I turn to Velcro
Follow me now let's go to my home
In the night we go to my room
Be like you belong to my tribe
Be like you belong to my tribe
Be like you belong to my tribe
Be like you belong to my tribe
I sey na lundi, mardi, mercredi, jeudi
Vendredi, samedi baby na you tonight
Baby na you tonight
I sey na lundi, mardi, mercredi, jeudi
Vendredi, samedi baby na you for life
Baby na you for life

WRITERS

Faizal Ibrahim, Treasure Chuku

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Sexual