Emi no Godfather awon omo awawa
Wa! Omo Iya Shey I tell you the money they come and as the money enter
ó wòn ni o ma gba Ope and if we do J O B your money no fit lost
If I be your Godfather first thing matter go sup
If person price you gbegè go Dey if person whine you
If I be your Godfather first thing matter go sup
If person price you gbegè go Dey if person whine you
If I be your Godfather first thing
Matter go sup if person price you
Gbegè go Dey if person whine you
First thing matter go sup
Gbegè go Dey if person whine you