If eno be you like i fall
If eno be like i die when they
All my life depends on you
All my praise i give to you
All my life depends on you
All my praise i give to you
I be the apple of his eyes
Never go let me go despite
So make them shoot Dem shot
My guy not a hair go fall
Cuz i'm loved and fortified
See i too hot for your belly
My daddy no dey gree for my skin
He never dey slumber nor sleep
He is my firm foundation so man
Cuz Even in the belly of the whale
If eno be you like i fall
All my life depends on you
All my praise i give to you
All my life depends on you
All my praise i give to you
Tell me wey thing i go do
Cuz na you be ma bulletproof
Always u dey cover me dady
Always got your eyes on me
If eno be you like i fall
If eno be like i die when they
If eno be you like i fall
All my life depends on you
All my praise i give to you
All my life depends on you
All my praise i give to you