You’re welcome to my pool party
Meet my girls with the banging body
After here na the after party
Come chill with the banging bodies
The banging body is a banging body(Uwe?)
Fine girl with the banging body(haan)
Come around shake your banging
Shake your banging body like you send nobody (sheabi mekatamuwa)
The banging body is a banging body(Haan)
Fine girl with the banging body(Okay)
Come around shake your banging(Uwe?)
Shake your banging body like you send nobody
Bring me your banging body
Chop my money make I chop your body
Make I vae that your sexy body
Make my body just dey touch your body
Tell makapolo make she bring the babe sharp
Spend poto quickly bring the babe sharp (kpavha)
Ask her what she want shea na choko
If na chok oya tie me the choko
Give her one make she choko d choko
The banging body is a banging body(Uwe?)
Fine girl with the banging body(haan)
Come around shake your banging
Shake your banging body like you send nobody (sheabi mekatamuwa)
The banging body is a banging body(Haan)
Fine girl with the banging body(Okay)
Come around shake your banging(Uwe?)
Shake your banging body like you send nobody(alright)
Bring two girls make I cool my body
(Make I cool my body, make e colelele)
Ten milli for the one with the banging body
(Give her 10 milli milli, 10 milli milli asap)
Nor dey advise me how to spend my money
(I wanna spend wada dada, spend wodo wodo jor o)
I wanna risk it all on the banging body