And I get guys wey Dey Kolo
But my bestie no Dey fail oh
As you no get I go give you oh
And I save for you kolo (piggy bank)
I assure you say I go Dey for you
I assure you say I go stand by you
Dem don too show me Shege
If I use ear hear relationship
Doremi doremi Fa so la so
I can never leave you make u Deathrow
I assure you say I go Dey for you
I assure you say I go stand by you
And I get guys wey Dey Kolo
But my bestie no Dey fail oh
As you no get I go give you oh
And I save for you kolo (piggy bank)
It's Graham D d d d baba naw