LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Osarunwense

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Yeah yeah
Eh
Shey dem no know when you see
Shey dem nor know
Shey dem nor know
Wetin my eyes don see
Shey dem nor know
Shey dem nor know
Everyday we dey go
10 toes on the road
Eyy
Osanobua Osanobua
Osanobua Osanobua
Osanobua Osanobua
Osanobua rumwen se
Osanobua Osanobua
Osanobua Osanobua
Osanobua Osanobua
Osanobua rumwen se
I cannot say wetin I know
As long as say water dey flow
You never know God
Till you know where you from
So wetin you wan come dey show
Dem no go gree tell you
But you go see hell
As soon as you step on that road
You no go go back
To the place where you from
Cos you never know what you know
You never know what you know
And me I dey still dey show
I pray to God
Say the people wen dey doubt
Dem go understand the road
And Dem go see for themselves
Man I cannot lie to the faith
And I cannot lie to the blessings
That God Got for me
I know what it says
Osanobua Osanobua
Osanobua Osanobua
Osanobua Osanobua
Osanobua rumwen se
Osanobua Osanobua
Osanobua Osanobua
Osanobua Osanobua
Osanobua rumwen se
Ese e gbo ria

WRITERS

GREAT EMMANUEL

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Religion