May I please have this dance
This is where opportunity meets chance
Where purpose meets a plan
So may I please have this dance
I know what you think about yourself
How you wan come dey blame yourself
For all the way dem treat you
Yeah I told you yeah you heard it
Me I no like to dey talk about them
Catch you we go scream olele
They way I live my life is Ubuntu
Nobody send your papa for the lungu
Thank God say we no voodoo
Many man die after dem go try juju
We Dey try wan give them the lecture
But them no dey like to hear us
Dem no go tell am when day break abi
Shey you wan dey act like a saint Abi
You wan dey act like say you no dey shit abi
Na only you naim know wetin you sabi
Free as my feet on this land
And that it will al has be
If dem no know dem go know
Where dem no dey gree tell you
Mehn I came from a place where dem no dey gree send you
Where the sun was out but inside e dark
Mehn I came from a place where the leaders no dey send your papa
You daft Abi you no dey see
Shey you dey act like say you no dey see
You Dey overseas dey act like say everywhere good
When you go back home you a slave my nigga
Every body want dey go the japa route
Every body want dey go the japa route
If you no japa Abi you go dey stagger out
Naaa tell me what's good what's poppin
Got my own cake on the back end
Shey we go dey rock high fashion
Boys wan dress but money no dey
Ati boys wan para cos money no Dey
watch your back when you watch your front
We no fit when we need no pay
Roll my smoke and roll my pain
Any which way we go still dey okay
Any which way we go still dey alright