LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Kanami

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Yelelelelelelele

Yelelelelele



The way you make me feel a swear I never felt like this no

Ohemaa woyeje you make a me kolo

You make a no fe dey think anytime I'm around you

cnd everytime you leaving I just want get more



Coz you make a Dey ton nor nor

Humm My body Dey on and on

Oh girl na you wey dey turn me on

Oh oh I'm falling for love

So you know a no go lie

Sometime must kill a man but a no go die

Fine girl wode3 te ase3 mame woo ky3 gyai long nu





Kanami kanami kanami kanami kanami kanami

But normally normally normally normally normally normally

You for give me di body di body di body di body di body di body

Kanami kanami kanami kanami kanami I want chop





Kanami city girl from Miami

Come do it for daddy

cnd I will show you money

Put dat wine pon it

Don't think I'm just spending

Coz tonight a go give you that thing thing thing



Wodi3 ewohi tchr3mio sumami m3ko

Omoto kpamio lokpolo

Your body oh body oh gat me fucked up

Not Covid-19 you gat me lockdown ( oh oh oh)





Kanami kanami kanami kanami kanami kanami (yelelelelele)

But normally normally normally normally normally normally (ajei)

You for give me di body di body di body di body di body di body (na meko)

Kanami kanami kanami kanami kanami I want chop ( na 3hy3 ho )



Wetin Dey kill me na your dimple

10 over 10 no be simple

You shut down the disko

Gat people dancing alingo



Omo you killi me so much

Humm so much

My head e dey sweeti me concussion

Humm concussion





Kanami kanami kanami kanami kanami kanami (all I want is your kanami)

But normally normally normally normally normally normally (your for Dey give me body)

You for give me di body di body di body di body di body di body (coz ebi necessary)

Kanami kanami kanami kanami kanami I want chop

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Coarse Language