LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Call me

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Guchi Call me lyrics

You show me how to love
Now i can’t get enough
Finally peace and joy
I’m waiting at the door
until the time you knock
My baby time dey run
cute pictures when I’m next to you
Camera can’t get all
Two terabytes wey dey for my phone
E don full na the reason I de miss you gon

Oh baby
Time e no dey
call me call me baby
Cos time e no dey
As you no Dey
My heart e dey race
I be missing you missing you baby
Cos time e no dey

Check am
I sent a photo
Check am
cos i know you like
Cos i know you like it

Check am
I sent a photo
Check am
cos i know you like it
Cos i know you like it
You like it


If I dey with my chicken peperipe
Dem go jealous kilode kilode
Ebelebe when my body don dey
Uhmm ahhaa
I like when you giving me vibe
and i give you double
I go sample my waist
Nobody fit dim our light e be like puzzle
Dem no go fit relate

Oh baby
Time e no dey
call me call me baby
Cos time e no dey
As you no Dey
My heart e dey race
I be missing you missing you baby
Cos time e no dey

Check am
I sent a photo
Check am
cos i know you like
Cos i know you like it

Check am
I sent a photo
Check am
cos i know you like it
Cos i know you like it
You like it

WRITERS

Samuel Ugbedeodo Aabor t, as Guchi, as Oneelbeatz, Elvis Chimezie Akujobi, Ugochi Lydia Onuoha t

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music, Kobalt Music Publishing Ltd.

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

None