LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Awani

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Uh uh uh uh uh
Hello girl, what is your name she said she can’t tell me uh uh eh eh
I guess she don’t know me (don’t know me)
Emi small body big engine uh
She said is not funny but me wonder why she look at me
Cus fine boy awani ,
Who dey for street awani
Who sabi book awani
Who get money awani
Handsome awani
Who get level awani
Who them wan see awani
For their show awani
Eh Omalicha she wonder how I know her
Ask Mamacita she go tell yah how I gotcha
Omalicha why you wonder
Mamacita she go tell yah
You can call me yah you can call me yah daddy yah daddy
Your body do me like you don do me that jazz
Hmmm
I gat the money finance yuh to camp yuh
Do you gat that follow me to my kaba now
To island to Dubai
Won moju si awon wo high fashion design mo ju
Na we dey make things dey happen
Bad energy sef no fit to rumble
Hm no do no do giragira no do no do
See as we living large
What you staring at , no dey form for we
Cus fine boy awani ,
Who dey for street awani
Who sabi book awani
Who get money awani
Handsome awani
Who get level awani
Who them wan see awani
For their show awani
Eh Omalicha she wonder how I know her
Ask Mamacita she go tell yah how I gotcha
Omalicha why you wonder
Mamacita she go tell yah

WRITERS

HAMEED BELLO

PUBLISHERS

Lyrics © TUNECORE INC, TuneCore Inc.

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Coarse Language