Let me start to say the very day you came my way you brought me standards
Like the rainbow Omo I see you light up my sky
And if e be like sey you don’t know our love sweet pass banga
And if them wan check am make you tell them sey you boo got the bang bang, action like vandame
Your body do me nice I no fit minimize oh (I no fit minimize)
Me looking in your eyes I no fit womanize mo (I no fit womanize mo)
Your body do me nice I no fit minimize oh (your body do me nice o)
Me looking in your eyes I no fit womanize (omo I no fit womanize mo)
Give me sweet love more love (na you dey high me like a palm oo)
Sweet love more love (shomo yi ko loma kpa mi)
Sweet love more love (I just wanna dey behind you)
Make I touch your body na you wey I want to kolobi
Make you no send anybody for me baby shey you go soji
As I come to your door ring your tone e dey run for my body
Make your Chi follow my Di loving you go pass the assuring