I heard you said this ain’t bother
Sey you wan still dey beef your brother
I no fit leave my life for another
And if you wanna pull the trigger ah
E pay me make we jolly gather
Make we dey quench anything call asunder
Na peace dey make man reason wella ah
Generator no fit last pass nepa lai lai
Come make you share me the ganja oh
I gat my baby in that corner oh
Success root be like ladder oh
Climb am reality Dey clear kpa
Many things fit Dey hinder oh
No dare am na who last be the real man
A nlo o a nlo o (ye ye ye ye ye )
Mon gba na oh oh gbano oh (ye ye ye ye ye)
Ka lo oh oh ka lo oh (ye ye ye ye ye)
Mon gba na oh oh gbana oh
I made it like a play ever know my pain
From mama beans and we run it how it takes
Wake up and pray gbomo lole
We never know what could ever be our gain
Lele oh mole Bose ngbe mogbe
Boje tomoge oh magbe o ale
Way mama told me not to seke oh seke oh
I’m running all my way now (I am running all my way now)
I pray to see the signal I gat believe na
All this good things come my way na
Baba gbe mi lo gbemisoke Oluwa gbemi gan lowo soke je kin rowo wan rowo loke oh ye ye ye oh
A nlo o a nlo o (ye ye ye ye ye )
Mon gba na oh oh gbano oh (ye ye ye ye ye)
Ka lo oh oh ka lo oh (ye ye ye ye ye)
Mon gba na oh oh gbana oh
I made it like a play ever know my pain
From mama beans and we run it how it takes
Wake up and pray gbomo lole
We never know what could ever be our gain
Lele oh mole Bose ngbe mogbe
Boje tomoge oh magbe o ale
Way mama told me not to seke oh seke oh
I’m running all my way now