Lately you've been a little distant
Lot of things a lot of things to say to you baby
Anytime you need me by your side
Fine face with a body like hour glass
Bad girl come gimme one kiss
Say na you wey Dey bring me peace
Omo me I go dey miss your love
Omo me I go dey miss your touch
Omo me I go dey miss your love
Omo me I go dey miss your touch tonight
Me I wan touch for your body
Abeg make you give permit o
For my song you be my melody
Anything me i do for you (I do it for love o)
Fine face with a body like hour glass
Bad girl come gimme one kiss
Say na you wey Dey bring me peace
Omo me I go dey miss your love
Omo me I go dey miss your touch
Omo me I go dey miss your love
Omo me I go dey miss your touch tonight