LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Into You

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
O'nyawa

Only you girl I go dey invest on on
I love you girl my Omalicha ha ha
Gucci Prada I go buy buy buy
Oh girl don't leave me ee

To you
Baby girl I'm into you
I wanna meet mpa unu
Anything you want baby girl I go
Buy you
Eh eh
To you baby girl I'm into you
Other guys wanna fool you
All of them wanna screw you uu

Yangele
Yangele ah
Yangele
Yangele ah

Ah hah
Only you girl be my Omalicha
Ah
I love you girl my Omalicha
Walai
Odor n'siwa
Ife i melu mu
Na agba zi mu ara
I melu m nbido chabazie anya
Cholugi kpotia cholugi jebe Ghana Ah hah ah
Odor siwaaa
Only you way dey make me Mesmerize
You Dey Scatter my head ka obu Raster ah
N'na calculate ka obu maths teacher ah

To you
Baby girl I'm into you
I wanna meet mpa unu
Anything you want baby girl I go
Buy you
Eh eh
To you baby girl I'm into you
Other guys wanna fool you
All of them wanna screw you uu

Yangele
Yangele ah
Yangele
Yangele ah
Yangele
Yangele ah
Yangele
Yangele ah

Sukasounds

WRITERS

Harrison Echefuna

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

None