Ah I never go fe to spoil am
Hola mami, cus I dey love am
Way your body dey blow my mind
Baby come give me wickedest wine
Way your body dey blow my mind
Baby come give me wickedest wine
I am calling, calling for you
I dont know, I don't know why
I am falling falling for you
Oh am yearning oh am yearning
For your loving cant you see it
Plenty money plenty money
You go get cus you my honey
I go throw coin pon your backa
I never go fe to spoil am
I never go fe to spoil am
Way your body dey blow my mind
Baby come give me wickedest wine
Then come make I hold you tight
Then come home with me tonight
Then come make I hold you tight
Then come home with me tonight
I never go fe to spoil am
Way your body dey blow my mind
Baby come give me wickedest wine