LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Be Mine

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Ah ah ahh ah ah ahh
Because this one no be aprill fool
Baby girl come to my house you go chop belle full ye eh eh

Salewa fall for the boy nor nor
Oun fall for the boy eh eh
Adesewa Fall for the boy now
Oun fall for the boy eh eh

She go be my gentle lady
Fine girl lemme be your gentle man oo
Se you know you make me mad oo
Se you know you make me craze oo

She go be my gentle lady
Fine girl lemme be your gentle man oo
Se you know you make me mad oo
Se you know you make me craze oo

Ti gege ti gege baby girl aiye wa gba jeje
Sejeje sejeje president won ma to fi eh je

As i get money home and away
All the biches come my way eh eh
Ko sen fara we eh ehh

She go be my gentle lady
Fine girl lemme be your gentle man oo
Se you know you make me mad oo
Se you know you make me craze oo

She go be my gentle lady
Fine girl lemme be your gentle man oo
Se you know you make me mad oo
Se you know you make me craze oo

Oh na na na ole le le
This girl she fine ma gbe le eh eh

Oya gbe funmi ke ni nor gbe ko eh
Oya love me ke me nor love eh

Ah ah ahh ah ah ahh Because this one no be aprill fool
Baby girl come to my house you go chop belle full ye Eh eh

Salewa fall for the boy nor nor
Oun fall for the boy eh eh
Adesewa fall for the boy now
Oun fall for the boy eh eh

She go be my gentle lady
Fine girl lemme be your gentle man oo
Se you know you make me mad oo
Se you know you make me craze oo

She go be my gentle lady
Fine girl lemme be your gentle man oo
Se you know you make me mad oo
Se you know you make me craze oo

Ij again o eh eh
Hayor p na na
Gburo
Yeahmeh

WRITERS

Ayomide Olagun

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

None