Bad boy timz in the building o shock won ba kan o (bangist)
Anita se o gbo te mi iwo gan gan mo fefe
I get more for you come ride with me fefenefe
Watin you carry plenty gan iyen gan gan ni koko
I no fit look and pass baby wo bo se se idi popo
I get more for you come ride with me fefenefe
I get more money come spend am with me se owo lo fe
I know you want it baby cause you know you bad!
Ki ni to gbe yi fe mo mi ko de ni bad!
When I go get to spoil you one time o necessary
When I go get to put you on flight breakfast in Paris
I get more for you come ride with me fefenefe
I get more money come spend am with me se owo lo fe (o shock won ba kan o)
You know say money no be problem o (problem o)
Omo you know o (you know o)
If you no follow me na problem o
Your body dey tata tatashe
Omo no be whining no be play
Watin money no fit solve (shizo)
Na more money go solve am aje (yepo)
Lemme paint you a picture, singing tony tetuila yeye
Fefe na efe na the beauty of a woman
Ah Fefe na efe I go spray you all my dollars uouoo (Spiritual)
I get more for you come ride with me fefenefe
I get more money come spend am with me se owo lo fe
I know you want it baby cause you know you bad!
Ki ni to gbe yi fe mo mi ko de ni bad!