LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

For You

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
One el beatz
Gburo
Yeahmeh

The minute I set my eyes on you
I already know you the one for me
I'll put on my doing on hold, I'll pause every girl for my life for you
Show you signs to let you know I want you, drive you down from the hood to my bando
Baby make I make you my own I'll make you my heaven on earth my love

Show me signs make I slide for you
I no go mind sheybi na for you you you
Even make I pai for you, for your matter I go die for you you you
I'll put on my doing on hold, I'll pause every girl for my life for you
Baby make I make you my own
I'll make you my heaven on earth my love

Dem say breakfast na for everybody, lai lai e no go reach your side
For you I'll go hard for my baby, why I go want break no breaks for our time
I'll put all my doings on hold, I'll pause every girl for my life you
Now I go make you my own, I'll make you my heaven on earth my love

Gimme the green light so money go follow ye
And we fit both follow, one goal for me na make you be my love
A piece of your love go change me ah
So make you do normal, no more curry fit replace our thyme o babe

Gimme chance make I show you my worth o
Gree me make I show you I love you
I'll give you money, I'll give you all
I'll spend you money, I'll make it rain o
Baby lemme show you I love you, gree me make I give you my all o
I'll give you money, I'll give you all
I'll spend you money, I'll make it rain o

Dem say breakfast na for everybody lai lai e no go reach your side
For you I'll go hard for my baby why I go want break no breaks for our time
I'll put all my doings on hold I'll pause every girl for my life you
Now I go make you my own I'll make you my heaven on earth my love

Show me signs make I slide for you
I no go mind sheybi na for you you you
Even make I pai for you, for your matter I go die for you you you
I'll put on my doing on hold I'll pause every girl for my life for you
Baby make I make you my own
I'll make you my heaven on earth my love
◦

WRITERS

Ayomide Olagun

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

None