Oyoyoyo martinsfeelz music
All the way from maimi won la mi won wa ba se ma jo
All the way from napoli dem gbo mi dem dance to my echo
I know you sabi do one leg up ma mi legbe

One leg up ju so tun ju so si ole ma mi legbe

Dem go down for my ego anything for the mula
One leg up ju so tun ju so si ole ma mi legbe
One leg up ju so tun ju so si ole ma mi legbe
I know you sabi do one leg up ma mi legbe
I know you sabi do that leg up masunegbe
One leg up two leg up make you dey give dem legwork
Won ni awon gbo pe pe mon pawo o they want to know my networth
Make you no waste your time
You no fit block my shine ya yea
I get girls online naija girls dem fine like wine ya yea
Won ti momi teletele if na dance am undefeated
My people don dey dance why you come dey dull o
Dance away your sorrow nobody knows tomorrow o
All the way from maimi won la mi won wa ba se ma jo
All the way from Napoli dem gbo mi dem dance to my echo
I know you sabi do one leg up ma mi legbe
I know you sabi do that leg up masun egbe