Fuck it up, fuck it up, I want you
Casanova, Casanova Boy want you
Fuck it up, fuck it up, I want you
No be everyday I dey crase because of woman
But you see this woman is a special design
No be love, but I wanna touch on your body
My baby come, come see as e dey do me for my mind
This your miniskirt dey tickle my fancy oh
And when you call me sugar daddy
Tolani ikebe go put me for trouble oh
Ina gbaka misi oh, You scatter my brain
Omalicha, you dey put me for vibes
And it is all I want to see
Come to Abuja, make I flex you baby
Omalicha, you go fall me in love
Come to Abuja make I flex you
Charlee you go raise the temperature, Yo Yo
You go want to kill person, Yo Yo
You go dey cause gobe, Yo Yo
Charlee you go raise the temperature, Yo Yo
You go want to kill person, Yo Yo
You go dey cause gobe, Yo Yo
I know you want a bad boy flex
Baby, make you no dey call me
If no be for vibes and sex
Everytime you make me realize why I want to be with you
This your miniskirt dey tickle my fancy oh
And when you call me sugar daddy
Tolani ikebe go put me for trouble oh
Ina gbaka misi oh, You scatter my brain
Omalicha, you dey put me for vibes
And it is all I want to see
Come to Abuja, make I flex you baby
Omalicha, you go fall me in love
Come to Abuja make I flex you
Charlee you go raise the temperature, Yo Yo
You go want to kill person, Yo Yo
You go dey cause gobe, Yo Yo
Charlee you go raise the temperature, Yo Yo
You go want to kill person, Yo Yo
You go dey cause gobe, Yo Yo
This your miniskirt dey tickle my fancy oh
And when you call me sugar daddy
Tolani ikebe go put me for trouble oh
Ina gbaka misi oh, You scatter my brain