This kind thing wey dey scatter my head
You dey give me loving wey dey burst my chest
You dey do me things wey I no go forget
Need you now to come and console me
Catch my cruise while I play my sound
The love wey you give me yeah e dey buss my brain
Promise to never leave me or go away
Say you'll never let me go
Say you go dey there for me now
The love wey you give me yeah e dey buss my brain
Promise to never leave me or go away
Say you'll never let me go
Say you go dey there for me now
The way you make me feel when you leave so lonely
Imma sing this song for you oh oh
Whisper in my ear when you talk so slowly
Never leaving you my homie
The love wey you give me yeah e dey buss my brain
Promise to never leave me or go away
Say you'll never let me go
Say you go dey there for me now
The love wey you give me yeah e dey buss my brain
Promise to never leave me or go away
Say you'll never let me go
Say you go dey there for me now
Imma hold you close to me
Relax and free your mind with me

PUBLISHERS
Lyrics © The Administration MP, Inc., THE ADMINISTRATION MP INC, O/B/O DistroKid, UBEM (União Brasileira de Editoras de Música)