LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Butterflies

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Sunrise to the sunset

You no be last
You be my first

Omoge wey smart with a conscience o
Hmm hmm

You no too fine
You get big belle

But i no mind
I want you for myself

Life’s a test
Ditch the rest
And true I’m so obsessed (yeah)

I no dey bite
I no dey break heart

Oh girl your heart e dey for safe hands
I’ve been good to you
I bought things for two (oh ooh)

Don’t let go
My question
You’re my answer
My answer

Don’t let go
My question
Don’t let go
You’re my answer (ah)

Butterflies in my belly now
No Sade, she no stand no chance

I’m finna give you my life
Only you fit carry my size

Butterflies in my belly now oh
I’ma give you my time
(No)

We don’t get to expire
Expire

No do me hide and seek
Like when you rate my steeze
You dey console me (you dey console me)

I comot body
Bring back body

Dem no dey tell person
Girl i love you die but you stubborn

If i dey come back
You dey go front

Kilosele gan gan
Kilosele gan gan hm hm

You no dey reason my sanity
Oh my sanity (ooooh oh)

Don’t let go
My question
You’re my answer
My answer

Don’t let go
My question
Don’t let go
You’re my answer (ah)

Butterflies in my belly now
No Sade, she no stand no chance

I’m finna give you my life
Only you fit carry my size

Butterflies in my belly now oh

I’ma give you my time
(No)

We don’t get to expire
Expire

Heightmvn pon the vibe you know

You know (oh)
You know
You know

WRITERS

Enoch Ayuba

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

None