Make we leave matter for Mathais my brother no Dey talk too much
So mo jara mosemi na my shoe me I buckle Up
Cho Cho Cho no fit buy two door
We no know how tomorrow go be
But we gats to hustle lor
If dem like make dem para De
If it's not tomorrow na today
And my papa still Dey wait
Me I no fit lose fucus gbowo lo kowomipe
Go harder or you go home you fk up tobalole
Good bye too the bad days iyen tilo odigbere
Emi odefoh fola you know more money must be made
Ahhh person wey no work iyen loma suffer
Emi de ti jagun lo, Emi ti conquer
Give us our daily bread and put my butter
My relationship with God no one fit put asunder
Of course am making my money
Benz reke reke lagbo kush garage
I don get plenty thousand now I'm chasing million doll
Na why Para Dey my my body
Richard mille for my wrist
Person wey no de bring deals ogbodosareju billing
Sometimes ma mu Hennessy sometimes mamu omi gutter
Emi sare fi reason ni bowo masebota
Obadara tisurefunmi oni ma prosper
Awon angeli mimo wapelu mi mio bother
Me I no fit lose fucus gbowo lo kowomipe
Go harder or you go home you fuck up tobalole
Good bye to the bad days iyen tilo odigbere