LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Holiday

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
You can't do no wrong in my eye my eye ooye
Many kele don come, dem don try
But dem no fit take me away from you
From you baby, dem no fit take me away from you.

I dey tell them

Eni to leru ti wa gbe
If dem come find me I no dey
I'm only available for my bae
Na me and her suppose to dey

Eni to leru ti wa gbe
If dem come find me I no dey
I'm only available for my bae
Na me and her suppose to dey

Dabaribi dabdab darabaride ee
As I get you everyday na happy day
Because of you I give myself holiday
I give myself holiday

My baby quality, my baby quality
My baby complete she no be inequality
As I don see you I don see my everything
As I don get you, I no dey find anything o

Ololo
Na the love wey you give me na him wey dey make me dey jonze, dey jonze o

I dey tell them

Eni to leru ti wa gbe
If dem come find me I no dey
I'm only available for my bae
Na me and her suppose to dey

Eni to leru ti wa gbe
If dem come find me I no dey
I'm only available for my bae
Na me and her suppose to dey

Dabaribi dabdab darabaride ee
As I get you everyday na happy day
Because of you I give myself holiday
I give myself holiday

I give myself holiday
I give myself holday
I give myself holiday

WRITERS

Henry Adams

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup IconThumbsup Icon
Theme

None