Kogi don better better kogi don better
E don tay we don dey see the work wey you don dey do
E dey make me dey pray for you
E don tay we don dey see the work wey you don dey do
E dey make me dey pray for you
Gyb baba ahhh u don give us ododo
Gyb baba ahhh u don give us ododo
Only god go take u higher amen make u bigger for given us ododo dodo
Everybody help me sing it
Gyb baba ahhh u don give us ododo
Only god go take u higher, (amen)make u bigger for given us ododo dodo