Me I No Dey Toast Person (alaye)
If I Wan Tell Person (Hmmm alaye)
I Tell Am Straight Oh (alaye)
I Tell Am Straight Oh (alaye)
Say Me I No Dey Toast Person (alaye)
If I Wan Tell Person (Hmmm alaye)
I Tell Am Straight Oh (alaye)
I Tell Am Straight Oh (alaye)
Baby I No Go Goooo (alaye)
I Go Stay Around The Corner (Corner)
I Go Stay Around The Corner (Corner)
I Love You When You Mean It Oh
I Love You When You Mean it Oh
I Love You When You Mean It Oh
I Love You When You Mean it Oh (yeh yeh)
No Hear Dem O ni So ku So
O Ma Ma WiPe Gongo Aso Ye
No Hear Dem O ni So ku So
If I Wan Tell Person (alaye)
Me I No Dey Toast Person (alaye)
If I Wan Tell Person (hmmm alaye)
I Tell Am Straight Oh (alaye)
I Tell Am Straight Oh (hmmm alaye)
Say Me I No Dey Toast Person (alaye)
If I Wan Tell Person (Hmmm alaye)
I Tell Am Straight Oh (alaye)
Baby I No Go Goooo (alaye)
I Go Stay Around The Corner (Corner)
I Go Stay Around The Corner (Corner)
I Go Stay Around The Corner
I Wan Make You Stay My Whole Life
Baby Girl You Fine Like Bolanle
So Ma Di Ti Mo Fi N wa E Wale
You Fine You Sweet Like Sugarcane
Your Baca Be Like FIGURE 8
Baby Cuz I Find Love In You
The Way Wey I Look On You
You Look Like Mommie Dolly
Baby Cuz I Find Love In You
The Way Wey I Look On You
If I Wan Tell Person (alaye)
Me I No Dey Toast Person (alaye)
If I Wan Tell Person (hmmm alaye)
I Tell Am Straight Oh (alaye)
I Tell Am Straight Oh (hmmm alaye)
Say Me I No Dey Toast Person (alaye)
If I Wan Tell Person (Hmmm alaye)
I Tell Am Straight Oh (alaye)
Baby I No Go Goooo (alaye)
I Go Stay Around The Corner (Corner)
I Go Stay Around The Corner (Corner)
Oh Girl Have Hold You Streak
Even Those Na Thunder Strike
Oh Girl Have Hold You Tight
Make I Burst Make Tear Your Pant
You Know I No Go Goo Becuz I Stay Around Your Corner
Omalisa Your Love Don Give Me Fever
We Go Dey There And Forever And Forever
Baby Angelina Baby Angelina
Say Me I No Dey Toast Person