LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

LOML

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
H O B B Y
ANOBI

Man i've been out here for a while
Thuggin' but i keep saying that i'm fine
Cause nobody wey send my papa
But towo bade o dem go hail from afar
Me i no want stress for my life
So no carry that bad energy come my side
Me i just won chop my life
Married to the game she's the love of my life

Omo no be today wey we start o
If you don't know i fit to give you the recap o (Han)
And for my talk i no dey cap o
How many beat i don kill i no dey count o (Han)
Then is onto the next one
New experiences but it's nothing like the first one (Han)
Still hoping for the best one
Ile aye ogun so i'm just trying to get strong (Han)
And na my word be my weapon
Life is funny but me i don dey get bored (Han)
Cuz even though i no be first born
Wo for my family na me be the first boy (Han)
Na the reason why i no dey play
Real life shit wo omo me i no dey fake (Han)
Another man no fit run my race
But if no be my dream wo bobo me i no dey chase

Man i've been out here for a while
Thuggin but i keep saying that i'm fine
Cause nobody wey send my papa
But towo bade o dem go hail from afar
Me i no want stress for my life
So no carry that bad energy come my side
Me i just won chop my life
Married to the game she's the love of my life
Man i've been out here for a while
Thuggin but i keep saying that i'm fine
Cause nobody wey send my papa
But towo bade o dem go hail from afar
Me i no want stress for my life
So no carry that bad energy come my side
Me i just won chop my life
Married to the game she's the love of my life

Fell in love with the game at a very young age
Love at first sight from the very first day
The love story for sweet if the money con dey
So e gat me feeling like when the hustle won pay
E don dey too late
Sometimes no food for two day
Still i no dey lose faith
Hoping for a good grace
I no dey look face as i dey grind like uche
I gas run the full race so i tie my shoe lace
Wo i tie am well well toremi ofe penbe
Cause if you no put in work kosi nkan toma sele
Shoutout sawon eruku nigboro toti jele
Atawon omo iyami ninu game tajo bere (Han)
No love lost but is all love
Even if some dey wine me say when e won xup
Got them treating me like a novice johnny just come
But i no say them dey notice when the song drop

Man i've been out here for a while
Thuggin but i keep saying that i'm fine
Cause nobody wey send my papa
But towo bade o dem go hail from afar
Me i no want stress for my life
So no carry that bad energy come my side
Me i just won chop my life
Married to the game she's the love of my life
Man i've been out here for a while
Thuggin but i keep saying that i'm fine
Cause nobody wey send my papa
But towo bade o dem go hail from afar
Me i no want stress for my life
So no carry that bad energy come my side
Me i just won chop my life
Married to the game she's the love of my life

So if the hustle don dey pay bi maye toti love up
When them dey jam my song for the club and the junction
Momope opolopo yin loma gbadura kin fuck up
But awon day one mi nikan lomo what's up
Cause na them know the hunger
Graduate todi drop out
Kaku biti fraudster
I'm turning to a monster
Life is a bitch so therefore i don't trust her
But she is all i got so why i no go love her (Han)
I'm a young boy with big dreams
So every night no go think that i'm sleeping
I'm wide awake teba mo nkan timon reason
Perfecting my pen game cause I want to sign the big deals (Han)
Teba ri picture inu brain me
Goddamn is too big enile fi frame si
But koma lo ride mi ni mose wa lori lane me
Tori anobi nimi so oluwa ole fail me

We outhere (Han)

WRITERS

Hobby Whales

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Coarse Language