LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Oshey

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
You know say i got you
Because you my baby boo
Can't live without you
If you leave me baby girl motiku
No lies oo
Anything wey u want just ask oo
Imma give it to you one time oo
And ride beside you for life ooo
Anything wey dem like make dem talk
If dem like say me i don chop efo
Omo I dey gbadun the way you d wey walk
I just won dey give you jara on top ooo

Oshey ooo
Oshey ooo
Oshey ooo
Baby girl i no go lie
Oshey ooo
Oshey ooo
Oshey ooo
Baby girl i love you die
Shey you go follow me baby go my mother side
And i go ride for you
I die for you baby girl all my life
No mind wetin dem talk
Won fe tu waka
But i love the way you talk
And the way you waka

Bosen rin dami lorun
Anything wey dem talk mechonu
If 1 no reach i go turn 2
For your matter i no want to fumble
Cuz my baby dey deliver
For this cold world she no make me dey shiver
And she says i'm a winner
And I tell her i'm in love with her big yansh
Good love she dey give me
Bad boy like me
Modema toju e lo titi
Just wait and see

Oshey ooo
Oshey ooo
Oshey ooo
Baby girl i no go lie
Oshey ooo
Oshey ooo
Oshey ooo
Baby girl i love you die
Shey you go follow me baby go my mother side
And i go ride for you
I die for you baby girl all my life
No mind wetin dem talk
Won fe tu waka
But I love the way you talk
And the way you waka

Shey you go follow me baby go my mother side
And I go ride for you
I die for you baby girl all my life
No mind wetin dem talk
Won fe tu waka
But I love the way you talk
And the way you waka

WRITERS

Hobby Whales

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Sexual