Iwo lo mori mi wu, iwo logbemi debe
As i dy waka jeje inside life Make i no jam agbako o
Philomena this your body dey make me loose my sense o, loose mine
This your body dey make me loose my mind o

Omoge this kind love e dey burst my head o, burst my head o
Wanna roll with you, wanna vibe with you o
Shey if i dance for you shey you go dance for me too, dance for me o
Girl you dey make me craze please don't make me loose my mind o
Philomena this your body dey make me loose my sense o, loose mine (I dey loose my sense)