LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

COMMITMENT

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Yeah know
Hmmnn
Ka we ah light up we love
In the name of Olorun

My love for you so strong
Girl ain't no letting go
Ee
You are me special one
You already know oh

This is true love, girl no pretence
Nkan to n sele yato si ti ibeyen
Nibo lo fe lo je ka jo debe ehn
Cause if you check e balance well
If I put it in o gbudo kan ile
Then ara e a bale
O ma ti pe ti an farabale
I know we fight and quarell oh
Outof all the girls you alone different
Everytime na enjoyment
Back then I can never forget
Dem want our love to end
Up till this moment
But our kinda love is anointed
Not an appointment
I see blessings
But they saw disappointments yeah
Hmmnn hey

Na so dem say, we no go tey
Na there dem dey a ma pe bi Costain O oh
Forever we stay, under sun inna rain
Show dem love wey
Go burst their brain
Hmmnnn hmmm hmm
This is true love, girl no pretence
Nkan to n sele yato si ti ibeyen
Nibo lo fe lo je ka jo debe aiin

Na so dem say, we no go tey
Na there dem dey like play
A ma pe bi Costain O oh
Forever we stay, under sun inna rain
Show dem love wey
Go burst their brain
Hmnn hmm hmnn

Shebi e don dey happen
Hey
Your eyes don open
Say
I no go fit to leave you baby oh
Like play everything dey happen
Hey No shaken
I no go ever to fit leave you baby oh

Yeah, yuh always on my mind
Yuh one of a kind
Don't you ever leave my side

Na so dem say, we no go tey
Na there dem dey like play
A ma pe bi Costain O oh
Forever we stay, under sun inna rain
Show dem love wey
Go burst their brain
Hmnn hmm hmnn

This is true love, girl no pretence
Nkan to n sele yato si ti ibeyen
Nibo lo fe lo je ka jo debe hmn
E balance well, if I put the thing in
Ka we ah light up we love
In the name of Olorun

WRITERS

Jude Okoli

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Gender identity and Sexual Orientation